letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de fine wine - its_mr_z

Loading...

[intro: mr. z]
you know
you know i gat this girl on my mind
you dey okay?
yeah i got her but, but i don’t really know

[pre-chorus]
fine wine
fine wine

[verse 1: mr. z]
girl make you dance make you slow whine
loving everything girl i can’t lie
girl you make my heart go
tinger linger linger
girl abeg no stop
love the way that you move
your body on me
baby make you gimme love o

[chorus: mr. z]
my fine wine
girl you are mine, fine wine
my fine wine
girl you are mine, fine wine
[verse 2: tеddy hits
girl you be the one way bе sunlight
give you everything in the moonlight
the way you dey whine no be savage
say you carry
girl you package
oh no
girl no leave me solo
ah ah ah
you make me kolo
i i i
i wanna follow
no no no
n0body but you

[chorus: mr. z]
my fine wine
girl you are mine, fine wine
my fine wine
girl you are mine, fine wine

my fine wine
girl you are mine, fine wine
my fine wine
girl you are mine, fine wine

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...