letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tori story - itizjayr

Loading...

tori story lyrics
#intro
hmm hmm hmm
yeah ah
hnmm yeah
oh ah ah ah ah
hnmm ye e hmmm ye e
yeh yeh yeh

#verse
for this kin matter
halimo dey shout
untop the case
my lanlord come house
open matter
na different shoutout
i con dey reason say
shey na me get madame
untop this matter
my landlord dey vex
say make i comot
am due for my rent
i no fit waka
where i won see to let
na thesame tori
make me leave
my pare- en- еn- ent
#pre-chorus
i dont know o o
make una help mе
beg madame
wetin i for do
to make you go ma- a – a – ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do – u – u -u

#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you

#chorus
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(o wu o o ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you

#verse
i still dey waka
i waka dey tire
madame dey shout
say na me no dey tire
she want the goodies
and all her desire
as i dey hustle
i never retire
back to back
na fire for fire
everytime i tell her say
i no get the raba
she no look my side
she no even do normal
because everything she wanting
na dolchi and armani

#pre-chorus
i dont know o o
make una help me
beg madame
wetin i for do
to make you go ma- a – a – ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do – u – u -u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you

i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...