
letra de tori story - itizjayr
tori story lyrics
#intro
hmm hmm hmm
yeah ah
hnmm yeah
oh ah ah ah ah
hnmm ye e hmmm ye e
yeh yeh yeh
#verse
for this kin matter
halimo dey shout
untop the case
my lanlord come house
open matter
na different shoutout
i con dey reason say
shey na me get madame
untop this matter
my landlord dey vex
say make i comot
am due for my rent
i no fit waka
where i won see to let
na thesame tori
make me leave
my pare- en- еn- ent
#pre-chorus
i dont know o o
make una help mе
beg madame
wetin i for do
to make you go ma- a – a – ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do – u – u -u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#chorus
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(o wu o o ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#verse
i still dey waka
i waka dey tire
madame dey shout
say na me no dey tire
she want the goodies
and all her desire
as i dey hustle
i never retire
back to back
na fire for fire
everytime i tell her say
i no get the raba
she no look my side
she no even do normal
because everything she wanting
na dolchi and armani
#pre-chorus
i dont know o o
make una help me
beg madame
wetin i for do
to make you go ma- a – a – ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do – u – u -u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
letras aleatórias
- letra de same thing - pich (peesh)
- letra de mia pista apo fosforo (reworks) - haris alexiou
- letra de успей (have time) - катя позднякова (katya pozdnyakova)
- letra de free style - konvikted kriminals
- letra de quiero sentir tu cuerpo - kartier (pr)
- letra de secret - ynkeumalice
- letra de pta (intro) - bvngs
- letra de juegos - eros white
- letra de you know me - kafetti
- letra de poolside - moontower