letra de below - interludetheartist
chargy……she hot like a bread toaster
natural beauty…imma call your mama “mother nature”
your behind….my biggest motivation
ghana girl when she come….she bringing the energy
i suppose be your lover no wan be your enemy
but you dey take my loving and my heart for vanishing
i go find another shawty wey go like my garnishing
shaybee naija niyen
you look like a foreign girl
the feeling is epic girl
but you dey jonse you no dey treat me well
i make you girl wanna kon kon kon kon below
e be my 808 wеy dey make am go low
if you no like thе vibe oya pack and go
the person you dey f-ck with na king of the jungle
i be the lion king and scar na my uncle
make you no come dey jonse make you no come dey fumble
oya bring that booty over, that booty wey dey bubble bubble
your boyfriend e be hungry and an angry man so him no fit to dey chop a knuckle
so anytime he sees me passing by make him sit down and be humble
letras aleatórias
- звери zveri › letra de чайка (gull) - звери (zveri)
- dead coockie he11_hana mxrble › letra de искренность - dead coockie he11_$hana mxrble
- cadu vagaboard › letra de desmontando - cadu' (vagaboard)
- mc max fra › letra de j'te l'avoues - mc max (fra)
- itsoktocry › letra de dysmorphia (remix) - itsoktocry
- raye › letra de the thrill is gone. (live at metropolis) - raye
- amandititita › letra de me hiciste mal - amandititita
- spice girls › letra de mama (radio version) - spice girls
- disciplerevi › letra de smiling at the clouds - disciplerevi
- nicole cassar › letra de best for me - nicole cassar