letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de aanu - ijaya

Loading...

as i dey sleep i dey wake oh
me know say no be my work oh
me just want thank you for blessing

i just dey grind with no stressing
i just want to do some dupe ni
mo mo pe won fe mi
ota o ri mi
tori awon ko lo da mi
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigba ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye

won ni ko se dupe o ko
so mo pe o go
so many things dey for this world
walahi o por
so many men wey dem don fall
oh my god
but oluwa lo gbe wa ro
se bi won ni kan wa sa mi lo jo si
o wan se faari
boya lo mo pe eni loluwa
lo lohun gbogbo

wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigbe ye ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye

i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
oh oh oh
realest ijaya

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...