letra de made me - icemhanic
verse 1
the rap messiah
eeehhh
come make ah give gist
do you see how hard nigas made me be
na your front them go be your guy
for your back them go be like when e go die
one of my gee for area
na e goons k!ll am
because of small kola
wey niga no fit wage
for back of oshegu, u better relocate
cos area don scatter
even chairman for area don gbagada
u no fit fla agada
for chakabula matter u know this matter
even kpor kpor dey call out
with their luga
but na who kporkpor con catch go face the law
the mattеr too brutal
but last last na innocents go face the law
thе matter too brutal
but last last na innocents go face the law
chorus
i swear i no wicked
you don’t know
na my brother man do me
dem turn me luci
kakara getty hearth
like a lucifer
thier pain no worry me ooo
thier trouble no bother me oo
their painy no worry me oo ohhh
their trouble no bother me oo
verse2
you no fit use brokus
go text cutlass jazz
no go cross my lane because
you no go last
oh lord have mercy, i no won k!ll
i no want make your mama go start con start dey weep
see what they turned me to
stubborn like tompolo
get bar like marco polo
somebody call my mama
i don break commandment like john togo
this is what they turned me to
wicked folks don dey pretend to love again
me ah no dey trust again
for the street you go see say no love again
this is what they turned me to
wicked folks don dey pretend to love again
me ah no dey trust again
for the street you go see say no love again
chorus
i swear i no wicked
you don’t know
na my brother man do me
dem turn me luci
kakara getty hearth
like a lucifer
thier pain no worry me ooo
thier trouble no bother me oo
their painy no worry me oo ohhh
their trouble no bother me oo
i swear i no wicked
you don’t know
na my brother man do me
dem turn me luci
kakara getty hearth
like a lucifer
thier pain no worry me ooo
thier trouble no bother me oo
their painy no worry me oo ohhh
their trouble no bother me oo
mix god
letras aleatórias
- lil buzzy e › letra de ponte pa mi (beast remix) - lil buzzy e
- badbadnotgood › letra de tried - badbadnotgood
- eddie kendricks › letra de someday we'll have a better world - eddie kendricks
- daniel me estas matando › letra de diez pasos hacia ti - daniel, me estás matando
- unlimited struggle › letra de indietro - unlimited struggle
- leon virgil bowers › letra de cold dark summer day - live in norway - leon virgil bowers
- attica rage › letra de no more tomorrow - attica rage
- gemeliers › letra de lento - gemeliers
- schwarzschild radius › letra de something about you - schwarzschild radius
- clyde guevara › letra de still illin - clyde guevara