letra de living - iamsmallmarley
small marley
ahhh ahhh
what a life am living
no one to ask for my feelings
no money no family enemies dey
i just dey reason
247 on thinking
many people have hope me
oh lord of mercy
make some blessings dey fall on me
coz living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
there are so many reason
why me and poverty fight o
i don’t wanna be in trenches
make baba god help me
my people dey when dem dey bubble
mama dey hustle
papa dey hustle
because is son want to succeed o
what a life am living
good work no be bulling
the first time wey people mascot me
de method of organisms is not function
wit my living
to drink water is a cooliness
sapa of foodness
miracle of greatest
moodiest of liveth
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
what a life am living
notice of wrinkling
no money for jisting
early de morning there is a meeting
stop calling me
without a reason
person no fit sing
sango sango
who go follow me
ye
dey call me small marley de grace of day
letras aleatórias
- rees money › letra de llq - rees money
- aziz › letra de stage fright - aziz
- keam › letra de с ночи до рассвета (from night to dawn) - keam
- drew d › letra de will or won't - drew d
- exetra beatz › letra de kapital - exetra beatz
- dramab2r › letra de ticket - dramab2r
- danik beldenov › letra de среди (among) - danik beldenov
- the electras › letra de dirty ol' man - the electras
- mlody padre › letra de 16 bullets in my glock - mlody padre
- rafa espino › letra de antes de partir - rafa espino