letra de living - iamsmallmarley
small marley
ahhh ahhh
what a life am living
no one to ask for my feelings
no money no family enemies dey
i just dey reason
247 on thinking
many people have hope me
oh lord of mercy
make some blessings dey fall on me
coz living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
there are so many reason
why me and poverty fight o
i don’t wanna be in trenches
make baba god help me
my people dey when dem dey bubble
mama dey hustle
papa dey hustle
because is son want to succeed o
what a life am living
good work no be bulling
the first time wey people mascot me
de method of organisms is not function
wit my living
to drink water is a cooliness
sapa of foodness
miracle of greatest
moodiest of liveth
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
what a life am living
notice of wrinkling
no money for jisting
early de morning there is a meeting
stop calling me
without a reason
person no fit sing
sango sango
who go follow me
ye
dey call me small marley de grace of day
letras aleatórias
- letra de emeraude - laskiiz
- letra de sing praises to the lord - william boyce
- letra de メリッサ (melissa) - 宮下遊 (yuu miyashita)
- letra de cinco de mayo (raza holiday) - chino grande
- letra de шыже (autumn) - луговые мари (lugovye mari)
- letra de evelyns arrival (exodus amnesia) - silica
- letra de lugubre - lilfnr
- letra de it feeds - brotality
- letra de знакомы? (do i know you?) - pluxurypurp
- letra de desamor - mariza