letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de who dem be - i.s

Loading...

who dem be because i no know
see as we dey drink ace of spades like zobo
kunu and co i de act like say i no go
university for england ajeb-tters i no be ajepako
gidi gidi na my home base
i de try promote the city in some new ways
all the boys i hang around are never 2faced
that being said see we made from gr-ss to grace omo i tire
squeaking just like a toothpaste
i hope u notice how we dey attract some new babes
their tops de off like the new whip i just purchased
if na money marathon i swear na first place
and my mama tell me say bank na birth place
and i’m gonna shake the world just like an earthquake
an no be only rihanna dey chop cake
we been dey happy for meat pie now we de chop steak na p-sstake joor

we dey we dey manage as we dey bro
everyday na new wahala as we dey so
my pale tell me say you rip wetin you dey sow
i’m sowing seeds so na money trees i de try grow
so boys dey para for the streets
and fick boys just de para for their tweet
ahh boys de para for streets
and boys de para in order to chop meat

see as i dey chop money like say na gala
and these no chop nothing like say na salah
and dem de some kind diet dey chop their salad
and dem say i dey bust like i be kasala
see me see wahala
omo ur u broker than my broken english
beginners luck but i swear dem no go see me finish
road to the riches i’m just tryna take a different route
see i’m heading to the top them boys are heading south
just like the schalaams wey de always tryna gimme head
omo i too like my agege so just gimme bread
ahmadu bello in accounts my pockets filled dead
presidents dey always hunt my when i dey my bed
omo na truth wey i de talk i no fit sabi lie
all these rappers na only dodo wey dem sabi fry
but i be chef i’m baking bread and keep em off the books
mopo dey like all these wack rappers no fit get me on hooks
i been tell u say i be crook

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...