letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de honorable - hotkid

Loading...

vibes zahr alhajas pikin oo yeah ohh ohh alhaja pikin oo yeah

guys dema ride with you

vibe with you
strive with you
live with you
guys dema grind with you
vibe with you
laugh with you
when u cry dema cry with you

honorable honorable honorable
na dem be your honorable goons oo

honorable honorable honorable
see na dem be your honorable goons oo

see my guy abeg take a chill pill
old school no be new thing
macbook e no deh use sim
fake gees be acting up like dem dey do film

i say me no get time for bestie thing
if u talk pidigin or speak english
if na play make u stop this thing
shout-out to the ones that believed in me

shout-out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night

shout-out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night

guys dema ride with you
vibe with you
strive with you
live with you
guys dema grind with you
vibe with you
laugh with you
when u cry dema cry with you

honorable honorable honorable
na dem be your honorable goons oo

honorable honorable honorable
see na dem be your honorable goons oo

na truth i dey talk no be lie oo
real gees e no dey die oo
dem dey always dey your side oo
dem be your tiwa savage with the eminado

shey na champagne we pop this thing
chop the turkey, i chop chicken
dema talking we aren’t listening
dema calling we are not picking

shout-out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night

shout-out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night

guys dema ride with you
vibe with you
strive with you
live with you
guys dema grind with you
vibe with you
laugh with you
when u cry dema cry with you

honorable honorable honorable
na dem be your honorable goons oo

honorable honorable honorable
see na dem be your honorable goons oo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...