letra de perspective - hosh
mmm
mhm
music gimme energy i fight for life
anything i do, me i want to faaji
everything i do, everything surprise fi you, perspective
my perspective
i have come to learn my lessons
from different kind of persons
listen to the essence i say this
as i dey go
for me to grow, i need to know
how it goes with people on the show called life
for life you gast to strive
to beat dat ting called strife
my mental is a hive of why’s
so i’m never-ever, ever gonna stop
i’m heading to the top
i dey pledge so help me god
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
egwu omma
odogwu me ma
i dey confuse dem with who i are
i am who i am
ou la la
i dey learn to know no cram
going like i don’t give a d-mn
i flood you bars wey dey break brain dam
now they wan dey famz
yama yama yarns i don pass am
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
letras aleatórias
- dj paradox › letra de age of noir - dj paradox
- hip hop pantsula › letra de jabbalude - hip hop pantsula
- kompany › letra de feel it all - kompany
- mehdi mozayine › letra de khaliti fi galbi jarh - mehdi mozayine
- james gorczyca › letra de goober - james gorczyca
- bibhas b › letra de priyo campus (প্রিয় ক্যাম্পাস) - bibhas b
- jona alk › letra de 24 - jona alk
- filipek › letra de moi kumple gonią kwit - filipek
- the goddamn gallows › letra de i am still the king - the goddamn gallows
- kaash paige › letra de cool kids - kaash paige