letra de na dem - hk benqx
intro:
inaweena, inaweena
what’s that, what’s that
as in eeeh
sootos…
chorus:
take me to diamond (na dem oo)
buy me a pizza (na dem oo)
what of wintess (na dem oo)
i’m not really hungry (na dem oo)
just something lite (na dem oo)x2
hook:
no dey block another man c-ck
you self sabi how to f–k
chale i no be casanova
i fit to die for your matter
n-ggar like me (no be rascal)x2
v-1:a
inaweena…
the true story about
all these girls na lie lie
big bubby for fb real life na mai mai
science student wey dey mix alomo
with kai kai
see, fine boys like us na we the girls
dey chaik chaik…
she tell me say she be virgin
but when i enter my guy me
i for drown like say the thing
guy na red sea oo…
my sister why nah (x2)
see your lies no be electric
but i swear e dey shock boys
p-ss me my lighter
but no be say me i dey smoke shaa
see e get this girl wey i like shaa
anytime i talk she go say na her
first time…
see na (she tell me all man na scam
but we see her for shiloh
cuz her bubby don dey fall
you for dey there dey form
cuz you think you go dey 16 till
thou kingdom come) x2
chorus 1 (repeat)
v-2:j
sootos
i dey tell you
ah ah…
let me introduce myself
i’m jecy
the things we dey happen
for this life men e plenty
when i start to dey reason
all this fake girls matter
i swear to god the thing go dey vex me
they are like i don’t kiss
on my first date (na dem oo)
i can never fornicate oo (na dem oo)
i’m still a virgin (na dem oo)
please stop touching(na dem oo)
baby pls buy shawarma don’t
borther about drinks am not
really tasty (sootos)
since my life i’v never eating amala
and soup and i’ve never tasted rc
ah, take a look at me
shey i look like small boy
for your eye
shebi na me wey you wan come here
dey wyne
i don’t know why this ppl too dey lie
no be only for the girls it applies to
the guys they are like
come to my lodge oo see (na dem oo)
i just want to talk oo (na dem oh)
i won’t touch you shaa
i just need somebody to talk to
see some go borrow clothe
snap pix come dey form hush puppy
say them dey ball but them no get jercy
say them be boss but them no get shishi
if you check their account na you wey go
show pity…
after 2weeks wey ur n-ggar start
work, e don dey fly e don dey use
the airport
always dey hangout at the best
spot with escort and you say na
legit work ah ah…
chorus 2 (repeat):
outro:
baby let us go to shop rite(na dem oo)
roban is just by the right(na dem oo)
(na dem oo) x4
letras aleatórias
- thuggizzle › letra de in my own zone - thuggizzle
- st1m › letra de аэроплан (alex curly remix) (airplane) - st1m
- kog devo › letra de sometimes - kog devo
- lil doubgee › letra de dreams - lil doubgee
- lisandro meza › letra de el hijo de tuta - lisandro meza
- lady zamar › letra de be mine - lady zamar
- the fn mexican hijo of mr trump › letra de eclipse total - the fn' mexican hijo of mr. trump
- steph saraj › letra de get stupid (remix) - steph saraj
- фактор 2 factor 2 › letra de на работу (to work) - фактор 2 (factor 2)
- atomik harmonik › letra de vse pride in gre - atomik harmonik