letra de joro - hemmzy
intro: pakanm pakanm pakanm (4ce)
fidiyen lu shekere
rythm: ah ya ya ye ya ya ya ya (o cool ole)
aaah yeah
1st verse: silifa sare wa, fatima sare wa
yellow lambo for me yard, fidiyen lu shekere , girl you fine die no be lie
whine down omote
shake like you don’t care (don know)
back up and whine for me ooooh
hook: suddenly suddenly she start to go down now
swear to me swear to me say bad man no dey your mind
say me getting money oooh
pade mi ninu motto ooh
together we go mayan mayan
baby o ma loud eh eh eh!
chorus: omalicha jo daada (2ce),love the way you dey go down down (2ce)] (2ce)
acapella: joro, joro jara joro (4ce)
oh baby girl jeka boom boom boom boom
oh baby girl jeka jo jo jo
oh baby gel whatchu wanting wanting
oh baby girl lemme know know know
verse 2: just a glimpse of your behind
e fit to make a man to fall o, girl i lose control
omalicha just come gimme chop oh
(one time)
see your body na me life
if you leave me i go die
swear you don’t know what you’ve done to me so
how you want make i survive, when your body no be mine, swear you don’t know what you’ve done to me so!
chorus: omalicha jo daada (2ce),love the way you dey go down down (2ce)] (2ce)
acapella: joro, joro jara joro (4ce)
oh baby girl jeka boom boom boom boom
oh baby girl jeka jo jo jo
oh baby gel whatchu wanting wanting
oh baby girl lemme know know know
outro: rythm till fade
letras aleatórias
- the 27 club › letra de wait - the 27 club
- burna boy › letra de collateral damage - burna boy
- drew holcomb the neighbors › letra de family - drew holcomb & the neighbors
- vagao p › letra de addiction - vagao - p
- homebody › letra de lightning - homebody
- lisu › letra de moje sny - lisu
- ykn slatt › letra de slatt - ykn slatt
- rumatera › letra de salta su - rumatera
- akrin › letra de antetokounmpo (feat. yung bink) - akrin
- jack colwell › letra de no mercy - jack colwell