letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de fake love - heartkeem feat. wisekido

Loading...

yeah yeah eiiii
onanana
kido kido

another one yeahhhhh
yeah eii yeah
mana heartkeem nornor yeah
(verse 1)
dem say goodbye
when money no dey dem distance me
ne me kpor ga deaa eah
dem go love me like pablo escoba
dem say goodbye
when money no dey dem deny you
ne ga via de gede tok-me no de
norvi nor gbe nuiee ja ye loo o
pull up
chairman be ye like you
chairman come mess up
dem no fi mind you so dem shut up
dem go see you pass through this pain
this pain eiiii
no love
brother man da be the thing dem dey wanna ah
dem no wan see your shine no no never
dem just wan see your down fall
dem no wan see you win
so me say
(chorus)
dem ma love no be real love yeh
oh noo
dem ma love e be fake love oo
trueeee
dem be the snake underground yeh yeah
brother man you for chop study
dem ma love no be real love yeh
oh noo
dem ma love e be fake love oo
trueee
dem be the snake underground yeh
brother man you for chop study (verse 2)
pull up
piegans dem ma bad
dem just wanna see you on the ground
dem no wanna see you happy no no
dem no wanna see you happy
no
always sad mood
da be dem ma plan
da be dem fav da be dem part
dey just wanna act bad
dey just wanna act bad
no good
no good to you
no no
me just wanna dey happy
enemies with dem ma gym bodies
dem just wanna k!ll me energy no no
no no
dem go shoot me bad
that be dem plan mi sah
dem just wanna see mi down fall
oh no no
dem never wanna see you stand tall
yeah eii yeah
you and dem wea dey rown town
buh eah e be dem wea dey snitch now
so mi say
(chorus)
dem ma love no be real love yeh
oh noo
dem ma love e be fake love oo
trueee
dem be the snake underground yeh
brother man you for chop study
dem ma love no be real love yeh
oh noo
dem ma love e be fake love oo
trueee
dem be the snake underground yeh
brother man you for chop study
outro
different people with
different mind set
right now
dem go hele you but
dem no love you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...