letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de manya - handel & khoblac

Loading...

maramisi
maramisi
this your love just dey make me kpalanga the thing you do me no funny o
manya manya baby come manya o
this your love just dey make me kpalanga the thing you do me no funny
this your waist fit k!ll a man oh
this style i no understand kind of girl wey i don dey find she gimme love she dey blow my mind o
she gimme love she dey blow my mind o
you dey for me all night long
i dey for you all night long
i want only you, my love
i want to show you, my love
palanga baby palanga
wetin you do me palanga beautiful baby
mara mma, i want to give you mara mma
finally i’ve got you right here alone with me
baby, don’t call daddy i just want to keep you company
harmony you’re thе keys to melody
sun momi my money’s also your monеy (my honey)
this your waist fit k!ll a man oh
this style i no understand
kind of girl wey i don dey find
she gimme me love she dey blow my mind o
she gimme me love she dey blow my mind o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...