letra de greatest (god of shutdown) - goodgirl la
[verse 1]
dem say to blow e go hard o
sey many tinz go fall your hand
but me i know sey god no be man
e yeahhh
see me i no fit shout o
see many blessings all around o o o
i know sey god no be man
and even when the rain dey fall
you be my sunshine
and when you go with me
omo na shutdown
one thing i know be sey
god no be man
e yeah yeah
[chorus]
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
[verse 2]
when i call upon your name
i will be okay
and when i seek your face
i find the answers
one thing i know be sey
god no be man
when i call upon your name
i will be okay
and when i seek your face
i get the answers o
you no dey dull me
i know sey god no be man
i know uh oh
[chorus]
oh i sing
oh oh oh god (yeah yeah e)
oh oh oh god (yeah yeah yeah yeah)
you are the greatest (yeah yeah yeah yeah)
yes you are
so i sing
oh oh oh god (oh oh oh)
oh oh oh god (oh oh oh)
you are the greatest (oh oh oh yeah)
yes you are
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god (oh oh oh)
oh oh oh god (oh oh oh)
you are the greatest (oh oh oh yeah)
yes you are
letras aleatórias
- saca › letra de promises - saca
- vetsy › letra de 腹切り (feat. auggie velarde) - vetsy
- aurora shields › letra de only you can make me blue - aurora shields
- shaw pl › letra de hope. - shaw (pl)
- coda fr › letra de flou - coda (fr)
- eddy grant › letra de my turn to love you - eddy grant
- nick broadhurst › letra de little lover - nick broadhurst
- virgils devil › letra de i burned down bimbo's pizza - virgil's devil
- perzonal war › letra de all i gave - perzonal war
- la tordue › letra de les guitares - la tordue