letra de bless me - goodgirl la
[verse 1]
when would you bless me
lord please let me know
i go dey halla o o o
one day girls go blow
give me anointing
something wey go flow
i go dey halla o o o
one day girls go blow
[chorus]
so baba shower your blessing oh oh oh oh
show me your love oh u eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
[bridge]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
yeah yeah eeeh
[verse 2]
say i wan make my mama proud
wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah
sey me wan run tins for the area oh ohh
everyday we dey countdown for area ohh
when would you let me know
[bridge]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
[chorus]
so baba shower your blessing oh oh oh yeah
show me your love oh yeah eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing
(don’t let me down, down let me down)
oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
letras aleatórias
- deninho › letra de orgulho e saudade - deninho
- jauperi › letra de sandália de couro - jauperi
- forro real › letra de tudo ou nada - forró real
- edison e telma › letra de a revolta dos astros - édison e telma
- jorge ben jor › letra de spyro gyro - jorge ben jor
- jongo da serrinha › letra de pisei na pedra - jongo da serrinha
- the twilight sad › letra de at the burnside - the twilight sad
- armando filho › letra de o céu é melhor - armando filho
- andre williams › letra de i wanna go back to mexico - andre williams
- roubando a cena › letra de naquela noite - roubando a cena