letra de daalu - godson p
verse 1
my god o na u be my all
my maker and defender
that’s y i no dey shake at all o
no matter what lies b4 me
refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything that i need
with u i no dey fear
dem go come o
chorus
that’s y i lift u
(higher higher eeh)
that’s y lift u
(higher higher eeh)
that’s y i lift u
(higher higher eeh daddy m oooo)2x
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu oru ooo papa m ooo)
verse 2
now i walk with a swagger
and a holy ghost ginger
i no dey shiver at all o
na who be u wey won stop me
i’m but u don’t know me
my help cometh from the hills
2nd refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything i need o o o
with u i no dey fear
dem go come o
(chorus)
bridge
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe kampe kampe)2x
(2nd refrain)
letras aleatórias
- ilhan › letra de neyim var benim? - ilhan
- jimmy smash › letra de august - jimmy smash
- dont believe in ghosts › letra de living like this - don’t believe in ghosts
- neon bunny › letra de new moon - neon bunny
- dana lyons › letra de kevin's song - dana lyons
- dil › letra de facetatt - dil
- rioda forego › letra de basta che lo muovi - rioda forego
- 吉澤嘉代子 kayoko yoshizawa › letra de 洋梨 (younashi) - 吉澤嘉代子 (kayoko yoshizawa)
- lungskull › letra de lungskull - !? - lungskull
- mystery sauce › letra de there is no tomorrow - mystery sauce