
letra de daalu - godson p
verse 1
my god o na u be my all
my maker and defender
that’s y i no dey shake at all o
no matter what lies b4 me
refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything that i need
with u i no dey fear
dem go come o
chorus
that’s y i lift u
(higher higher eeh)
that’s y lift u
(higher higher eeh)
that’s y i lift u
(higher higher eeh daddy m oooo)2x
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu oru ooo papa m ooo)
verse 2
now i walk with a swagger
and a holy ghost ginger
i no dey shiver at all o
na who be u wey won stop me
i’m but u don’t know me
my help cometh from the hills
2nd refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything i need o o o
with u i no dey fear
dem go come o
(chorus)
bridge
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe kampe kampe)2x
(2nd refrain)
letras aleatórias
- letra de nacho's & reese's - swehswapple
- letra de nosferatu blues - mark stoermer
- letra de being - serocs
- letra de for my neighbors - stoli
- letra de big komfy kouch - kmo shamaal
- letra de body count - justin snow
- letra de tükendim - uur
- letra de pequeño saltamontes - lorena álvarez y su banda municipal
- letra de movin' - willy j "the prisoner of hope"
- letra de mad - russ