letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de who nor go nor go know - glintleen

Loading...

bad boy giftleen

this is for people who talk too much on the street
i just play dumb i don’t even talk on this streets
watch your mouth boy that’s something i learned from the street
na when bust omo 9 dem know say we be streets
to make am from the street my brother e dey sweet
some people say wetin dey k!ll man dey sweet
as you dey catch trips remember you from the street
nor forget the struggle and the pains from the street
it’s sad some people who couldn’t make it from the street
get annoyed when thеy see another brother who made it from thе street
i might playful but my flows are strict
because if god’s calls i be gone within a blink
my music would be only thing that would be left of me
ashawo nor dey pay again boys getting s-x for free
you need money my guy to get the s-x for free
use your head god gave you sence for free

chorus x4

if you nor go you nor go know
na who come back know as he dey go
who nor go nor go know
cause na you when go 9 know as he dey go

verse 2

how we this far meh it was a miracle
with lil cash and dice you can get a miracle
you know how painful it is when you can’t share your dreams
mind the kind of dream you share or it might be just a dream
it really crazy this day
they don’t like working the youth are lazy this days
lame man walking
blind man drawing
if you listen good well enough you might hear a dumb man talking
i need bread lord i don’t care about shocking
do you know how many thousand wax it takes to shocked
deft & dumb name nor dey dey for list of noise makers
we few when dey burst the rest of them na noise makers
even my real guys self when i call dem dem dey dull me
but if i start to burst dem go dey adore me
dem believe me pass nepa oboy i be like power bank
now you dey expect me to rhyme again with power bank
charge when you dey see light nor go put eye for my power bank
i be like pdp i’m just trying to get my power back
fail to prepare
then prepare to fail
you either read or you block or prepare to fail
oboy…

chorus x4

if you nor go you nor go know
na who come back know as he dey go
who nor go nor go know
cause na you when go 9 know as he dey go

bad boy giftleen
yeaaaaa you know this

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...