letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de shoki madness - giwaxy

Loading...

(chorus)
le le le lele le lele le lele le(oya shoki)
le le le lele le lele le lele le (keya keya keyamosa shoki)
(verse 1)
i know you came here to party,oya dance oya jijo shoki
move your waist oya get naughty,shoki dance le leyi no fronting
she want am for dollars,she said she want am for designer
look my face i no be your maga,i be sharp guy from ghana eh
to the left(owo) to the right(ola)
to the left(owo) to the right(ola)
to the left eh mama
(chorus repeat)
(verse 2)
now to the verse 2, poppin’ rozay and pressin the yansh 2
we dey give dem hit dem dey feel too, shoki dance eh o dun ju eh
mummy sef dey dance too, shoki dance wan cause the trouble
moti mu emu yoo mu fe lo bekun, the fans feeling us dey say thank you
oya move to the baseline, move your feet no dey waste time
where is the bill oya call the waiter, wanna drink today no later later
oya move to the baseline, move your feet oya no dey waste time
where is the bill oya call the waiter, wanna drink today no later no later
(chorus repeat)
(verse 3)
if you are still sitting down you are on a long thing alright yeah
kawosoke kawole, kawosoke kawole, kawosoke baby ooh
komole gbesoke, komole gbesoke, komole baby ooh
lika dis lika dat, lika dis lika dat, lika dis lika dat,lika dis lika dat
(chorus till fade)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...