letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de moniker - ghowst

Loading...

holy!
yeah see!
she be club type
she dey rock life
everyday she dey farji
she dey cut eye, she dey want my
baby girl you can have it
when she stop by it is all night
oh my god what a party!
so if you don’t mind, make we off light its about to get nasty!
make i scatter the party ground’
you better no calm me down just allow me land’
wey the barnies wey dem sabi dance’
turn the show to a carnival so let’s galivant’
backside wey you carry scatter
if e to cause traffic jam baby girl еma pa mi na’
o see we banging hard’
she dey roll likе standing fan’
she won blow like pakistan’

i no dey like to blow grammar
i dey my lane no drama
i no dey like to blow lamba ah!
moniker jo, drop number
oya drop number!
moniker you say wetin
you say dey lonely
moniker you say wetin
if i leave you nah felony
moniker say wetin!
if i leave you nah felony (felony!)

tell me what’s the matter
your bumbum continental
body like a fire eh!
omo i don dey tire eh!

you want chill with the vibe
you gat dance for the vibe
can’t pay for your time
girl i fit pay for your crime
shey you want chill the guys?
but you get vibe for the vibes
oya vibes for the vibes, whine for the vibes
oya dance for the vibes, tesumommy for the vibe
oya whine for the vibe, girl you gat ride for the vibe
oya roll for the vibe, body gat move for the vibe
oya roll for the vibe, chill with the vibe
oya rock with the vibe moniker rock for the vibe!
kpe kpe di kpe kpe kpe
kpe kpe di kpe kpe kpe eh
moniker you say wetin
you say dey lonely
moniker you say wetin
if i leave you nah felony
moniker say wetin!
if i leave you nah felony (felony!)
tell me what’s the matter
your bumbum continental
body like a fire eh!
omo i don dey tire eh!
you want chill with the vibe
you gat dance for the vibe
can’t pay for your time
girl i fit pay for your crime
shey you want chill the guys?
but you get vibe for the vibes
oya vibes for the vibes, whine for the vibes
oya dance for the vibes, tesu’mommy for the vibe
oya whine for the vibe, girl you gat ride for the vibe
oya roll for the vibe, body gat move for the vibe
oya roll for the vibe, chill with the vibe

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...