letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de i still dey wish you well - genesis112

Loading...

(ey ey ey ey)
(ayayaye)
(ah ye)
(ye ye)

dem no dey tell man sey (ye oh)
nah sapa go teach am life(ah ah)
anyway nah way nah hin sey(ey)
sheybi kolorun
shati gbadurawa(ah ah)
international rasta(oh oh)
yuh nuh fih dey hear me buga(ah ah)
idobale mowa o
kawor soke
tobari oga komagara(ah ah)

people wey dey hear my songs
i thank you oo(oh oh oh)
nah u dey make me shine(ah ah)
people wey dey share my vibes
i thank you oo(oh oh oh)
nah you dey make me shinе
atenisere atеnishey buruku(wo wo wo)
nah you dey make me shine
asheysile malabowaba(wo wo wo)
but
i dey wish you well(ahh’i dey wish you well o)
i dey wish you well
lalalalalalalalala (i dey wish you well o)
i dey wish you well
lalalalalalalalala (omo i dey wish you well)
i dey wish you well
lalalalalalalalala(i dey wish you well oo)
i dey wish you well
eledumare gbami
lowo araye tonfepami(ey ey)
only mummy i get no daddy(ye ye)
i know everytime ncg gat me(ey ey)
we bin puff and passing
enemies tipoju
ton fe pami(ey ey)
dem say omo ologo nimi
no be my fault sey jah bless me
ey ey
people wey dey hear my songs
i thank you oo(oh oh oh)
nah u dey make me shine
say…
people wey dey share my vibes
i thank you oo(oh oh oh,yea yea)
nah you dey make me shine
atenisere atenishey buruku(wo wo wo)
nah you dey make me shine(uh heh)
asheysile malabowaba(wo wo wo)
but
i dey wish you well
(ahh’i dey wish you well o)
i dey wish you well
lalalalalalalalala (i dey wish you well o)
i dey wish you well (omo i dey wish you well)
lalalalalalalalala
i dey wish you well
lalalalalalalalala
i dey wish you well
(ahh)
(yeyeye)
(gen)
(112)
(ncg)
(ayayeye)
(ayayayeye)
(i still dey wish you well)
(i still dey wish you well)
(i still dey)
(ye)
(see i dey wish you well o)
(i dey wish you well)
(ahn ahn)
(gen)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...