letra de hold u tight - gbeke
oooo, hold u tight
gbeke, gbeke
o my papi baby you d one
i nor de send wetin dem talk
i only wanna feel ya flavor
if you do me good e be enough o
feeling fuzzy like a tellytubby
whenever you lookin at me
shey you chop jazz
if you do bobo e be de work o
hold u tight, i really wanna hold you tight
hold u tight, i really wanna hold you tight
make you come and hold me tight
need you to hold me right
hold you tight, i really wanna hold you tight
baby jo gan, gan gan
anipe baby jo gan gan gan
u dey make d girl singi song
u don turned me to a bolo gan
baby jo gan, gan gan
anipe baby jo gan gan gan
u dey make d girl singi song
u don turned me to a bolo gan
o my papi i wan tell you sum
i no fi let go of ya love
when i’m wit u my heart dey jump
we meant to be, ain’t no give up o
feeling fuzzy like a tellytubby
whenever you lookin at me
shey you chop jazz
if you do bobo e be de work o
hold u tight, i really wanna hold you tight
hold u tight, i really wanna hold you tight
make you come and hold me tight
need you to hold me right
hold you tight, i really wanna hold you tight
kona kona kona, selema
kona kona, kona kona, selema
kona kona kona, selema
kona kona, kona kona, selema
kona kona kona, selema
kona kona, kona kona, selema
kona kona kona, selema
kona kona, kona kona, selema
i dey go low low
make i grind you slow slow
steady give you some mo mo
you know you be the papito
i dey go low low
make i grind you slow slow
steady give you some mo mo
you know you be the papito
hold u tight, i really wanna hold you tight
hold u tight, i really wanna hold you tight
make you come and hold me tight
need you to hold me right
hold you tight, i really wanna hold you tight
baby jo gan, gan gan
anipe baby jo gan gan gan
u dey make d girl singi song
u don turned me to a bolo gan
baby jo gan, gan gan
anipe baby jo gan gan gan
u dey make d girl singi song
u don turned me to a bolo gan
hold u tight, i really wanna hold you tight
hold u tight, i really wanna hold you tight
gan
letras aleatórias
- dabbyjay › letra de trust issues - dabbyjay
- gareth emery › letra de welcome to your life - gareth emery
- juice wrld › letra de heart exposure - juice wrld
- paul shapera › letra de intervention - paul shapera
- runn › letra de handle with care - runn
- the grumbles › letra de craigslist baby - the grumbles
- the pica beats › letra de hikikomori and the rental sisters - the pica beats
- john tejada › letra de sweat (on the walls) - john tejada
- katie melua › letra de by the light of the magical moon - katie melua
- errecy › letra de meu lazer - errecy