letra de gi mi - gbeke
gbeke, gbeke
make i feel your touch
baby, i need real love
i no understand why you can’t be my man
you dey ask how i am, but you dey treat me like fam
you gat me actin foolish, i no sabi what i’m doin
la di da, you amuse me, abi na, could we do this
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
you want come thru
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want some new
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want catch cruise
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you fit choose da groove
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
i go dey wey you dey, i go light up di flame
i go love you always, i go spend all my days
i go fight for your case, i go run hate away
i go please you babe, i go appreciate ya
i no understand why you can’t be my man
you dey ask how i am, but you dey treat me like fam
you gat me actin foolish, i no sabi what i’m doin
la di da, you amuse me, abi na, could we do this
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
you want come thru
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want some new
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want catch cruise
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you fit choose da groove
won’t you gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
tell me would you gi mi, gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
tell me would you gi mi, gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
letras aleatórias
- grandson › letra de die young - grandson
- exit verse › letra de the bond - exit verse
- br brazil › letra de intro - br' (brazil)
- aima vittori › letra de nonchalant - aima vittori
- la gale › letra de chiens galeux - la gale
- man on the internet › letra de let's dating nerd - man on the internet
- the next step › letra de shadows - the next step
- strange talk › letra de painted in gold - strange talk
- alexi blue › letra de july (all because your love) - alexi blue
- mariana elisabetsky e victor muhlethaler › letra de sem perdão à bruxa - mariana elisabetsky e victor mühlethaler