letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de afar - gavin cracck

Loading...

[chorus]

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

i dey

i dey

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

i dey

i dey

[verse 1]

o g – bird wey perch for rope go ready to dance
i nor fit blow finish then come forget my fans
though the haters plenty now as if i steal dem joy
cause dem not fit blow at all like ceiling fan wey don spoil
when it comes to beats in brickz we trust
with our faith in god the blow is must
bad swag – good flows never heard a rapper that could me down (can’t hold me down)

afar afar what you’ve got lagos
i run the city like an uber boss
my bars are like bad habits
they always say drop it

same girl wey tell me then – go get a life
now dey run after me say gavin i need you in my life
dem say i nor sabi sing – na dem dey sing like usher
but when we meet for shows na dem serve me like usher — i dey

[chorus]

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

i dey

i dey

[verse 2]

pull up in a range i got a thing for the british tech
you gon need a pin to count the 0’s in my streamin cheque
i’m gettin more props than the actors on a movie set
to those who see me as a threat – they ain’t seen nothin yet

you know the flow litty – when a champion spit
i’m a real baller i only play d’ champions league
shut down when i’m in the club is not a hype men
i got the girls screamin gavin with the hypemen

so let me give ya likkle boys a tip
i make the ladies wet just looking at my drip
they say – we love your lips and the way you dey yarn
girl nor fit turn you down even if’s she’s a les-bi-an

[chorus]

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey
i dey

i dey

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

afar afar afar i dey

i dey

i dey

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...