letra de loving - gaga charlzy
girl would you be mine oh ya
have been searching all day
have been searching all night
can i make you my woman
anything you wey want baby i go do
show you the love that you never see
ni ko to bafe baby i go shey
anything you want baby i go pay
if na dubai we go fly away e eh
this kind loving
e dey put me on a low
dey put me on a hold
dey make me wanna
this kind loving wey you give me oh
wey you give me
say na this kind loving
e dey put me on a low
dey put me on a hold
dey make me wanna
this kind loving wey you give me oh
wey you give me
say na this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving eh
this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving eh
mamacita
can’t you see your love is made for me
can’t you see
can’t you see your love is k!lling me
can’t you see
i can’t deny
say you dey ask so many questions sometimes girl i can’t reply
but i get the mind
to follow you stay every night and day
player boy now but i can’t play games
cause you the only one wey dey make me stay
you only one wey dey make me stay for real
i nor know wetin you do me ehh
the thing dey shark me for body eh
i nor mind all my money
as long i make you my honey
ni ko to bafe baby i go shey
anything you want baby i go pay
if na dubai we go fly away e eh
this kind loving
e dey put me on a low
dey put me on a hold
dey make me wanna
this kind loving wey you give me oh
wey you give me
say na this kind loving
e dey put me on a low
dey put me on a hold
dey make me wanna
this kind loving wey you give me oh
wey you give me
say na this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving eh
this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving
this kind loving this kind loving eh
letras aleatórias
- 9teen97 › letra de damn 3 - 9teen97
- yun cloud › letra de dream99r - yun cloud
- deadsox ☆ › letra de stars - deadsox ☆
- ko homerton › letra de rolling round - ko (homerton)
- jennifer lopez › letra de hold you down [cory rooney spring clean mix] - jennifer lopez
- highope › letra de manuè, so tutte uguali (skit) - highope
- glasslands › letra de mr. creeps - glasslands
- victorious cast › letra de shut up and dance - victorious cast
- trust fr › letra de le gouvernement comme il respire - trust (fr)
- jay sean › letra de need to know - jay sean