letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de this year - gabido

Loading...

intro:
ayy ehhhh
uhhh uhhh ,uhhh uhhh, uhhh uhhh, uhhh uhhh
itz melodysong the humble producer
see!!! gabi on this one

chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh

verse 1
pray for grace my fee
ma gbadura ti o ba hi
oluwa shanu funmi
kiri batise lodun you
this year, this year
i’ve been on this one

chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh

verse 2
see, i no wan dey do yahoo
before i blow like balloon
wetin cause this hullabaloo
shebi nah me be maalu
this year (emaa mo)
this year (you go hear ham)
i’ve been on this one

chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh

bridge:
oh oh oh!!!!
jaho oh oh oh oh oh
jaho oh oh oh oh oh
oluwa irunru ni ko ma je ohhhh
fun mi
oh oh oh !!!!
jaho oh oh oh oh oh
jaho oh oh oh oh oh
oluwa irunru lo ma je ohh
fun wa

hotboy

outro:
uh uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh
uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh
this year
baba this year

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...