letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de werey - fvhad

Loading...

ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me

say me i no dey rakey for my own case
i just want love and nothing at all

me i gety boys wey dey likey mapor
i get dem shorties wey dey put me on call

lifestyle when i dey up girl
na alvin brown wey dey put me on sound

doubt am make i roll you one
you go know when i say chi vibes is a loud
downtown be like mountain on fire
shey you don see uzu boy cry?

pour fire make i pour small love
i know my squad, dem put me on cloud
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud i gety dirty man vibe
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud with a dirty man vibe

shakey back, if you gety whine down
me i am on cloud with a dirty man vibe

so

– ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”

i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me

ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”

i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
i fito no get case, but don’t try me
i am on my money on god

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...