letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de holy ground - fvhad

Loading...

[bridge]

dem dey come for your nike and chains
n-ggas wey dey para, wey no know your face

na the money sure pass, no go f-ck
no go sleep on a compass

dem dey come for your nike and chains
n-ggas wey dey para, wey no know your face
you think you know the game, bro e long, e long like die
[verse]

some n-ggas no get joy
canadian loud dey give me joy

she dey see me for her dreams
the girlie think i be superman

she say come go fight
i say, o boy, i dey my housе

some n-ggas no get joy
canadian loud dey givе me joy

[chorus]

dem dey come for your nike and chains
n-ggas wey dey para, wey no know your face

na the money sure pass, no go f-ck
no go sleep on a compass

dem dey come for your nike and chains
n-ggas wey dey para, wey no know your face
you think you know the game, bro e long, e long like die
dem dey come for your nike and chains
n-ggas wey dey para, wey no know your face
you think you know the game, bro e long, e long like die

[verse 2]

see, my sweater cold i no be your uber man
drop your skirt
make we go skrt skrt

i come and, i raise issues
you pay me dues
you pay me juice

shawty bad, she dey like my cruise
she go lap by 2, make i pump my booze

fahad with the tune
this the culture, this the rule

i come and, i raise issues
you pay me dues
you pay me juice

shawty bad, she dey like my cruise
she go lap by 2, make i pump my booze
[outro]

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...