letra de by faith - funkcleff
i know say we no many for the life
true born soldier for we time
n0body fit quench out we fire
we no dey die we multiply
no be only p-ssy wey get 9 lives
anytime we fall we arise
omo the grace na confirm
no matter wetin happen for the past
even though we been through many down times
mehn we keep the music playing out loud (yeah)
wether na fuji or na highlife
omo the vibe is on fire
i believe in god’s time
na why i no fit fear n0body at all
plus oluwa cover me o
how i live the life is only by god
nothing wey fit bother me o
me i no wan stress i’m counting my blessings
can’t depend on n0body o
i can only move this mountain by faith
by faith
i can move it by faith
when i lap them dey feel the vibration
music on god
me i truly do it for love
i know say we no many for the life
true born soldier for we time
n0body fit quench out we fire
we no dey die we multiply
no be only p-ssy wey get 9 lives
anytime we fall we arise
omo the grace na confirm
no matter wetin happen for the past
even though we been through many down times
men we keep the music playing out loud (yeah)
wether na fuji or na highlife
omo the vibe is on fire
i believe in god’s time
plus oluwa cover me o
how i live the life is only by god
nothing wey fit bother me o
bother me o
can’t depend on n0body
i can only move this mountain by faith
by faith
i can move it by faith
when i lap them dey feel the vibration
music on god
i do it for love
letras aleatórias
- christ community church › letra de when i pray - christ community church
- sharc › letra de gucci socks - sharc
- trebol clan › letra de entre reyes - trebol clan
- gineall › letra de первый йит трек - gineall
- john summit › letra de revolution - john summit
- sig figs collective › letra de just a box - sig figs collective
- linda xo › letra de leona - linda xo
- flamango bay › letra de emeralds in the sky - flamango bay
- waskar21free › letra de contigo - waskar21free
- robert shaw chorale › letra de joy to the world - robert shaw chorale