letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de love up - froshking

Loading...

rockz beat

froshking dey here also

i don fall o, my baby i don dey love up o

na money be web wey go make you my mary jane
but you sef, you know say i no want to castigate
i no go be like dem wey dey want to runaway
and i go fight for love, as long as you be my date

girlie o, when money dey you go follow my lane
girlie o, when money come you go call on my phone
girlie o, when you dey come make you gimme your date
girlie o, and i no go liе i fit to indicate o

i don fall o, my baby i don dey love up o
i don fall o, my baby i don dey love up o
i don fall o, my baby i don dey love up o
i don fall o, my baby i don dey love up o

me i no be bad boy
but my style, girl e bad gon
see as they dey lie gon
but baby, biko ma lo fo gon

see the way dem the girl dem dey dance, anytime wey i start to dey sing o
but girl you dey act like e say, all my love wey i show you no send o

girlie o, when money dey you go follow my lane
girlie o, when money come you go call on my phone
girlie o, when you dey come make you gimme your date
girlie o, and i no go lie i fit to indicate o

i don fall o, my baby i don dey love up o
i don fall o, my baby i don dey love up o
i don fall o, my baby i don dey love up o
i don fall o, my baby i don dey love up o

just because you fine o, you con dey do me ojoro
anytime i talk o, you con dey keep me on a low

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...