letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de leave you - froshking

Loading...

uu wee

rocks beat

uu wee
uu wee
uu wee
uu wee
uu wee

(chants)

uu wee
uu wee
uu wee

froshking

mary mary
i know you no wan hear my tori tori
but make you give me chance make i do like johnny johnny (drille)
abeg e no go do me corny corny

i no sabi
but the small wey i talk so, shey you go gree
cos i no fear, and i no care if them go tell my mommy mommy
shey you go wait till i make the money (money)
(u say wetin?)

if you like make you pursue me
if you like make you laugh at me
if them like make them distract me
e no reach wetin girl i need

i wan let you know ooo (know ooo)
i wan let you know ooo

say i no go ever leave you (leave you leave you)
i no go ever leave you (leave you leave you)
make you try another day
cos i no go ever leave you (leave you leave you)

(chants)

charis daniel dey here so

(we just be headaching them)

sister mary (sister mary)
i don tell you, you no wan hear with your sweet sixteen body
you no get time you wan dey form
you know say i get e money
(u say what?)

i no fit to play your heart o
no be ball o
i di hot o
ba nye motor
ka anyi ga lagos

i know say you dey trip for me
if you no gree i go disturb you
all of your friends don dey fall for me
mary o make you no dull me

i gat let you know ooo (know ooo)
i say i need let you know oooo oo yeah

say i no go ever leave you (leave you leave you)
if you no gree i go disturb you
if you no gree i go disturb you

i no go ever leave you (leave you leave you)

make you try another day
(if you try another day i still dey here i no dey go)

cos i no go ever leave you (leave you leave you)
say i no go ever leave you (leave you leave you)
i no go ever leave you (leave you leave you)
make you try another day
cos i no go ever leave you (leave you leave you)

(chants)

rocks beat

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...