letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ranti mi - freegeegaah

Loading...

chorus;
call; oba to ranti, to ranti hannah
response; ranti mi ko pese funmi
call; oba to ranti, to ranti sarah
response; ranti mi ko pese funmi
call; oba to ranti, to ranti joseph, jabez
response; ranti mi ko pese funmi
call; oba oba oba oba iyanu ehhhh
response; ranti mi ko pese funmi

verse one;
every day i de pray oh lord hear my cry
people de talk anyhow
them de ask me say
where my god de
if not wetin you still de do wey you never marry
if not wetin happen wey be say you don marry for a very long time
but you nеver born pikin
i’m on my knees crying oh lord
reveal yoursеlf to me
shebi hannah call and you answer instantly
you promise sarah and e come to pass
you fulfil am
you still be the most high god jehovah
you never change
god of today, yesterday and for ever more
(back to chorus)
verse two;
every day i de pray oh lord hear my cry
people de talk anyhow
them de ask me say
where my god de
if not why you still de wear one palm sandal
if not why na this trouser we know you with for a long time
e no de fade abi na dye you dye am
i’m on my knees crying oh lord
reveal yourself to me
shebi jabez call and you answer instantly
joseph de prison but you de with am
you still be the most high god jehovah
you never change
god of today, yesterday and for evermore

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...