letra de kele ya - frank edwards
rich boy ee!!
nothing do me! ee!!
it’s your one and only! ee!!
frank edwards!!, uuu! yeee!
rock town in the building
one thing for sure, you no fit pull me down
cause i’ve been lifted higher
god dey my side, i no fit fall for ground
yes i’ve been lifted
dare not touch, am the apple of god’s eye
nothing do me and nothing wey fit do me
fly like an eagle, roar like a lion
na baba god do am
wetin we go do now to praise him
kele ya, kele ya, kele ya
oh oh oh oh!
kele ya, kele ya, kele ya
ome mma!with you i no dey fear anything at all
with you i no dey shake, i no dey tremble.
one thing for sure
i no go let you go
not if im be say
you dey blow my mind
bright lights everywhere
you dey make me shine
you dey make me fine
and everybody knooows!
fly like an eagle, na baba god do am
wetin we go do not to praise him
kele ya, kele ya, kele ya
oh! oh! oh! oh!
kele ya, kele ya, kele ya
ome mma x4
rock town in the building
rich boy, am a rock star
letras aleatórias
- pariskidd › letra de flight mode - pariskidd
- love sadkid › letra de as mine, as yours - love-sadkid
- zaac anitta dj yuri martins › letra de mais uma - zaac, anitta & dj yuri martins
- nino ferrer › letra de longtemps après - nino ferrer
- stay over › letra de therapy - stay over
- eril shackle › letra de i'd like to know - eril shackle
- chezi › letra de waves in glacier - chezi
- taylor mills › letra de keep the saints from leaving - taylor mills
- yung trappa › letra de трезвым (sober) - yung trappa
- zedned › letra de joey pt.2 - zedned