letra de say something - fortune em
bridge
ara ra ra ra
oro ro ro ro
chorus
me i wan say something (-3) i like..
yea yea
all of una (u must) must hear something (-3)
yea yea
baba (oya)play something (-3)
yea yea
sound wey go k!ll person
wey go k!lli person
you go k!lli person
yea yea !!
verse 1
me i want to make sense
na who mess nahim de always ask say who mess
dem one hold me for trouser like suspense
every thief suppose know how to fly fence
if monkey work, monkey must chop
forget
before he give oga he for don cut
who de thief meat no go bother weda the oil stain him pocket
and him know as mama de keep the pot
verse 2
i may say this(mercedes) if say i get benz
pulling up but na keke we de use since
we still ball anyhow mhen regardless
one day everything go be past tense
dem wan bury me de no see me kick a bucket
i no b thief unless i am caught
all of us are mad people guy we no need enter market
we get d card 4 hand like whot
letras aleatórias
- bravioso › letra de im faded - bravioso
- nader shah › letra de aspettando kg (intro) - nader shah
- los galos › letra de sabrás que te quiero - los galos
- hugo toxxx › letra de family frost - hugo toxxx
- the 60s band › letra de mr tambourine man - the 60s band
- afour › letra de headshot - afour
- lil boom › letra de the world ends with you - lil boom
- og caesar › letra de love n' hip-hop - og caesar
- jandy feliz › letra de parte de ti - jandy feliz
- bob waist › letra de right back - bob waist