letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de africaspirit - fokn bois

Loading...

[intro]
most of we wan c wana body for tv
we dey search wana spirit inside akpeteshi
think say wana soul dey plus the ministry
wana mind b the tool we 4 take feel free

[hook]
ask about yor african spirit
remember yor african spirit
learn about yor african spirit
tap into yor african spirit

[verse]
dey lie u say u b savage
as u teach dem recipie 4 stewed cabbage
tell u say yor masks b demonic
carry go dema temple of yor masonics
dey say yor gods b bad so mek u no use dem
now u dey go dema der pay c yor god 4 museum
dem dey pray to u wey u recieve
now dem dey prey on u u no believe
wantiwanti no getti
gettigetti no wanti
mi ka wo nfanti kasa mu kraa
chale wonti
u lef god for village go find satan for downtown
heavy blackface now bleached to a light brown frown
an endemic
systemic
epidemic
e b polemic
i b cynic of these gimmick picnics wey we just dey mimmick

[bridge]
try then see
try then feel

[outro]
chale if u feel say u start dey lost
ma paddy
u 4 search inside yourself
the answers all dey within
u go see say nottin dey u no fit do with yor spirit
try den look inside yourself
reach within

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...