letra de wetin dey - flykid
i hope that you feeling the vibe
chase dem comot if dey k!lling the vibe ha
shebi you feeling the vibe
make dem waka if dey k!lling the vibe
one time one time
turn it up one time boy flykid
shebi you feeling the vibe
make dem waka if dey k!lling the vibe
as we enter the club dey be hyping the boy
wetin dey exagerate
shayo don land and our eyes don dey close wetin dey intoxicate
as dem see us dey come dem dey j-pa comot
wetin dey exterminate
so many haters be checking the boy
wetin dey examinate
we be boss from the onset
swagger like quavo and offset
and i no get time for nonsense
party dey dull e dey make me dey upset
make your body shake make your body shake o
baby dey scatter the place
make the men craze make the men craze o
as dem dey enter the place o haya
wetin dey gbon gbon gbon
ladies be shaking their bum bum bum
as we dey enter place they must to turn up
o ti di dan dan dan
wetin dey gbon gbon gbon
ladies be shaking their bum bum bum
as we dey enter place they must to turn up
o ti di dan dan dan
20 girls in the crib on a daily bases
wetin dey fornicate
15 others be dey calling my phone
wetin dey communicate
we be popping bottles till the break of the dawn
oluwa wetin dey celebrate
whether we broke whether we never broke
alaye wetin dey deliberate
dem wan leave me for junction
poverty no be my portion
dem be dey watch us with caution
yawa don gas dem don run out of options
make your body shake make your body shake o
baby dey scatter the place
make the men craze make the men craze o
as dem dey enter the place o haya
wetin dey gbon gbon gbon
ladies be shaking their bum bum bum
as we dey enter place they must to turn up
o ti di dan dan dan
wetin dey gbon gbon gbon
ladies be shaking their bum bum bum
as we dey enter place they must to turn up
o ti di dan dan dan
han han… wetin dey happen… wetin dey exaggerate
one time
i hope that you feeling the vibe
chase dem comot if dey k!lling the vibe ha
shebi you feeling the vibe
make dem waka if dey k!lling the vibe
i hope that you feeling the vibe
chase dem comot if dey k!lling the vibe
shebi you feeling the vibe
make dem waka if dey k!lling the vibe
make your body shake make your body shake o
baby dey scatter the place
make the men craze make the men craze o
as dem dey enter the place o haya
wetin dey gbon gbon gbon
ladies be shaking their bum bum bum
as we dey enter place they must to turn up
o ti di dan dan dan
wetin dey gbon gbon gbon
ladies be shaking their bum bum bum
as we dey enter place they must to turn up
o ti di dan dan dan
letras aleatórias
- hecht › letra de chatz oder hund - hecht
- mapache country › letra de me voy pa'l pueblo - mapache (country)
- zolki band › letra de рак - zolki band
- ricky nelson › letra de i don't wanna love you - ricky nelson
- isabella lovestory › letra de dónde estás - isabella lovestory
- jason petrosyan › letra de concrete - jason petrosyan
- sam tinnesz › letra de bloodshot - sam tinnesz
- ostan stars › letra de jebq geetham - ostan stars
- kingdow › letra de enoch's message - kingdow
- dabu fantastic › letra de alles cloud - dabu fantastic