letra de betta - flash
world wide in my country ..everybody know me well o !
no wannn !!
(see!)
sometimes , sometimes
the things i read online
e dey make me want to dey para o
how man go fit kpai another o
africans we dey try..
and i know it’s one step at time (but tell me)
how man dey go dey sweat find money o
when government dey ragabonmi o
see felix..ask felix !!
weting happen the last time wey we go chill o !!
couple blocks away from where we live
as light e no dey we say make we go drink ooooo…
be like say cloth e don scarce
cuz even thief sef don dey dress like police o !
if you ask felix how the matter be
e go say my brother na god dey protect person oooh
under the canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh..
under your canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh ..
letras aleatórias
- heinekn feat concrete › letra de bloedverwante - heinek'n feat. concrete
- pop x › letra de regina - pop x
- the spook school › letra de body - the spook school
- heim › letra de das alte versteck - heim
- ilegales › letra de el fantasma de la autopista - ilegales
- lil a music › letra de laser beam - lil a$ music
- baustelle › letra de lei malgrado te - baustelle
- covenant › letra de ritual noise (version 5) - covenant
- atta › letra de the rope - atta
- wagboihan › letra de saintmcchigga - $wagboihan