letra de bandana - fireboy dml
[intro]
p-
[pre-chorus: fireboy dml]
lowkey
all of them don dey notice
i’m not joking
all my guys dem dem know me
since ‘06
i’ve been writing this story
i no be og
but if you ask dem, dem know me
[verse 1: fireboy dml]
i no dey blow trees
orin lo n yi mi lori
music chose me
just know this and know peace
i dey lowkey
but i’m never lonely
s-xy ladies
come whine fi me slowly
[chorus: asake]
na the love wey i see
na him wey give me liver
i be ghetto boy i be sinner
fear n0body only jehovah
and i thank the lord i dey go far
usain bolt, mo d’aleba
shoutout si awon temi ninu sh-tta
bandana lori bi ti 2 pac
midnight walkers, karashika
dem never see me coming (jo jo jo jo jo)
see me coming (l’eko)
mo gbe wan ni ‘is coming’ (e yeah, e yeah yeah o)
naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
wey go foreign (dey go foreign)
oshe mr. money
[verse 2: fireboy dml]
i’m never weak
i never cease
till eternity
i’m on fire
my legacy will not die
my family is for life
where dem dey?
who dem be? (awon da?)
dem go craze
dem go tire
dem go say
dem go say
dem no know wetin dey sup
[pre chorus: fireboy dml]
but lowkey
all of them don dey notice
i’m not joking
all my guys dem dem know me
since ‘06
i’ve been writing this story
i no be og
but if you ask dem, dem know me (gi gi gi- giddem)
[chorus: asake]
na the love wey i see
na him wey give me liver
i be ghetto boy i be sinner
fear n0body only jehovah
and i thank the lord i dey go far
usain bolt, mo d’aleba
shoutout si awon temi ninu sh-tta
bandana lori bi ti 2 pac
midnight walkers, karashika
dem never see me coming (jo jo jo jo jo)
see me coming (l’eko)
mo gbe wan ni ‘is coming’ (e yeah, e yeah yeah o)
naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
wey go foreign (dey go foreign)
oshe mr. money
dem never see me coming
see me coming
mo gbe wan ni is coming
naija boy wey dey go foreign
wey go foreign
oshe mr. money
letras aleatórias
- nebu kiniza › letra de myself - nebu kiniza
- daniela mercury › letra de proibido o carnaval - daniela mercury
- mc bogy › letra de scarface matrix - mc bogy
- james cook › letra de the light by james cook - james cook
- vild smith › letra de all in - vild smith
- kheimer › letra de tout va si vite - kheimer
- w e n a i rasmentalism › letra de lataj - w.e.n.a. i rasmentalism
- green valley › letra de ven ven - green valley
- bleu toucan › letra de le chant du cygne - bleu toucan
- doomtree › letra de .38 airweight - doomtree