letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de zero worries - figo m

Loading...

(intro)
adighi agba watch na ukwu cha cha
( woss wobi)

yeye in the building… (hehe)

okpieeeh
it’s figo m yor (ekpeke)
yaa ! yanu

(chorus)
we done suffer tey tey tey
(say what? what!) (eee)

now getting that pay pay pay
(we get it, get it) (eee)

bad energy stay far away
(stay far, far!) (eee)

just wan pop champagne
(we pop we pop!) (eee)

(hook) x2
maje ayie mi lo ko kan ayie. (oshe)gbomo lo kokan ayie…? (wobi)
paying slips from the maye (shii)
got my mind on my money (woss)

(first verse)
hor! i wano tell you story about emeka
meka na boy wey dey hustle for egbeda
orr! one faithful morning on a monday morning
as he went out to chess the money
like say na movie his story change
now he counts mili before na change
say! i done wash my hands, i done wash my hands
comot anything wey no concern enjoyment i done wash my hands

(hee!!!)
oluwa gbanyeregi dvd
umu uwa ga na ekiri gi ko film
aju anu kuga with cdq
okwa omego unu na anya ko film

(chorus)
we done suffer tey tey tey
(say what? what!) (eee)

now getting that pay pay pay
(we get it, get it) (eee)

bad energy stay far away
(stay far, far!) (eee)
just wan pop champagne
(we pop we pop!) (eee)

(hook) x2
maje ayie mi lo ko kan ayie. (oshe)gbomo lo kokan ayie…? (wobi)
paying slips from the maye (shii)
got my mind on my money (woss)

(second verse)
ee eh omo!
i get am before n0be property
aboki shoe maker no dey throw party
eeh! n0be today omo e done tey
why you dey vex say my maga done pay
when i dey suffer when i dey pray
all this haters no fit give me 1k (k)
nwanne si ha kupurum
oluwa bukwa ezigbo aburum (chai)
i can’t even hurt a fly mana so many umu nwa na anwurum.. (why)
n0be say dem say
as i dey hustle i dey my day
so many gbege been dey my way
now oluwa opened my way. i’m

(chorus)
we done suffer tey tey tey
(say what? what!) (eee)
now getting that pay pay pay
(we get it, get it) (eee)

bad energy stay far away
(stay far, far!) (eee)

just wan pop champagne
(we pop we pop!) (eee)

(hook) x2
maje ayie mi lo ko kan ayie. (oshe)gbomo lo kokan ayie…? (wobi)
paying slips from the maye (shii)
got my mind on my money (woss)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...