letra de dem bobo - femi kuti
verse 1
yesterday, dem tell us sey,
sey today, na we go gain
so we struggle, suffer dey,
for this new democratic change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way
to continue their crooked ways
oh yes! dem bobo!
chorus
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your grandmama!
dem bobo your grandpapa!
dem bobo the market women!
dem bobo you journalist!
the human right activists!
in the name of democracy!
dem bobo your mama ahahaha ahaha!
verse 2
for tomorrow, they make us wait
then again, we wait in vain
so many troubles in the rain
to make this a proper mighty change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way.
to continue their crooked ways
repeat chorus
letras aleatórias
- hannes ringlstetter › letra de family - hannes ringlstetter
- mattak › letra de tutti in riga - mattak
- dons › letra de tūrists - dons
- backwood boy › letra de malcolm - backwood boy
- natasa theodoridou › letra de φεγγάρι (fegari) - natasa theodoridou
- daft punk › letra de product catalogue software really works - daft punk
- sonny and the sunshine bandits › letra de it is finished - sonny and the sunshine bandits
- slut › letra de penny changes dresses - slut
- treytreytrey › letra de blow it - treytreytrey
- pamungkas › letra de pupus - pamungkas