letra de dem bobo - femi kuti
verse 1
yesterday, dem tell us sey,
sey today, na we go gain
so we struggle, suffer dey,
for this new democratic change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way
to continue their crooked ways
oh yes! dem bobo!
chorus
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your grandmama!
dem bobo your grandpapa!
dem bobo the market women!
dem bobo you journalist!
the human right activists!
in the name of democracy!
dem bobo your mama ahahaha ahaha!
verse 2
for tomorrow, they make us wait
then again, we wait in vain
so many troubles in the rain
to make this a proper mighty change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way.
to continue their crooked ways
repeat chorus
letras aleatórias
- letra de find mig - 9wazi
- letra de podziemie (prod. @siemspark x @ayoleybeats) - pvstyhen
- letra de i can’t help it (if i’m still in love with you) - gene vincent
- letra de artificial - bebi, dylan matthew & dead robot
- letra de le paradis du cuir intro - mcbaise
- letra de robert frost - seanine seven
- letra de toda la vida - ivan rubio
- letra de pusong umiibig - myrus
- letra de fireball - bob mould
- letra de it only takes one - paige blue