letra de pay day - faveedee
me self wan chop life oh
make i dey live large
na person be dangote oh
wey dey live large
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day (and day)
we started from bottom but we here
(yeah yeah)
yeah!
so many bottles hennessey everywhere (yeah yeah)
yeah!
na we dey shutdown eko
anywhere you go
london chicago
anywhere you go yeah
(we dey give them left right sideways you know)
south south you know
east west you know yeah
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
many many things you wanna do
don’t u know you gat to do it now
forget wetin dey yarn
don’t you know you gat to live this live
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day (and day)
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
letras aleatórias
- miss montreal › letra de scherven van geluk - miss montreal
- txarango › letra de nous camins - txarango
- artists united against apartheid › letra de no so far away (dub mix) - artists united against apartheid
- jacqui naylor › letra de i cover the waterfront - jacqui naylor
- deliric › letra de asap - deliric
- jacqui naylor › letra de i got the sun in the morning - jacqui naylor
- niall horan › letra de moral of the story (remix) - niall horan
- xr › letra de aandhi - xr
- jay lee rap › letra de unstoppable - jay-lee (rap)
- tee grizzley › letra de rap a lot - tee grizzley