letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de the convo (po-po) - fave christian

Loading...

(intro)- fave christian and wisebrain
your fave
wise
ewero
wetin dey sup
nothing much, bro
day don break everywhere bright

(verse 1)- fave christian
ah ah
turn your back make u see wetin dey sup
who be that babe na
no be your babe
the other guy for corner don dey eye am
if 2 by 2 dey abeg gimme make i knack am
easy my guy your temper too dey hot
e fit be im brother, cousin or a doc
mmmmmmh
if e like make e be im pastor nu
driver or agbero
e go chop knock nu
hehehe
small small oo
any small thing they go call the po-po o
peace na the only way to settle matters o
sha u be my guy o
make we approach am o
(verse 2)- wisebrain
hey
ogbe mi close eye
no dey eye my babe
you get your babe you still dey eye my babe
no be my fault she say she dey single
she dey single she wan mingle
taa shut up
no dey too talk
gimme 2 by 2 me i no dey too shout
(siren)
guy observe
men on black
men on black
make we j-pa

(chorus)- fave christian, wisebrain and others
haaaa
po-po no fit catch we
yeaaa
po-po no fit catch we
haaaa
po-po no fit catch we
yeaaa
po-po no fit catch we
(outro)
k.b mix

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...