letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de pharmacy on my own - fat8oi

Loading...

(intro)
hmmm… nwiko, mezico

(chorus)
novalin for my c0ke
n0body need to bother me i dey
on my things una know
i dey chill when una dey chin i dey
burn my leaf for the road
i get pills i get medicine i be
pharmacy on my own
drug you up, i go pop you up

(verse one)
roll me up, pour me up
slow me up, show me love
them just dey worry us
wan k!ll us, for the notch, wey we burn
sometimes them cuff me up
them dey lock me up, na just money wey them want
i don run plenty run, i don jump enough fence, just because of ojor
i no like hennessy, i love medicine, and i don overdose
some people take a sip and them fall asleep, some of them over jonse
some wey say them dey sip like regularly, still dey forgetti road
so when e come to popping no ogboloba, any man fit go jonse
i put some

(chorus)
novalin for my c0ke
n0body need to bother me i dey
on my things una know
i dey chill when una dey chin i dey
burn my leaf for the road
i get pills i get medicine i be
pharmacy on my own
drug you up, i go pop you up, i put
novalin for my c0ke
n0body need to bother me i dey
on my things una know
i dey chill when una dey chin i dey
burn my leaf for the road
i get pills i get medicine i be
pharmacy on my own
drug you up, i go pop you up

(verse 2)
some people turn to tortoise
some dey turn to snail, some dey turn millepede
some dey like cd plate, wey dey hardly play, 24 them dey skip
because of things and things people head dey shake, dem dey smoke the front of their weed
some people don dey stagger and some don dey limp, some don even forget where be this
i no dey party hard, no i no dey club
and i hate alcohol
i no be michael jackson, i no dey dance, but na me king of pop
when we dey mix the lean, men we like am thick well or we gun shut am raw
na me be poppy poppy and all of my dawgs them get their own double cup, i put some

(chorus)
novalin for my c0ke
n0body need to bother me i dey
on my things una know
i dey chill when una dey chin i dey
burn my leaf for the road
i get pills i get medicine i be
pharmacy on my own
drug you up, i go pop you up, i put
novalin for my c0ke
n0body need to bother me i dey
on my things una know
i dey chill when una dey chin i dey
burn my leaf for the road
i get pills i get medicine i be
pharmacy on my own
drug you up, i go pop you up

(outro)
some people turn to tortoise
some dey turn to snail, some dey turn millepede
some dey like cd plate wey dey hardly play, 24 them dey skip
because of things and things people head dey shake, dem dey smoke the front of their weed
some people don dey stagger and some don dey limp, some don even forget where be this

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...