letra de time difference - falz
[verse 1]
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
[chorus]
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
[verse 2]
you say you dey for class baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa —–
—- hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon passmark
ele itagon —- b-st-rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
letras aleatórias
- amiyano bt › letra de habit nrouh léb3id / حبّيـت نـروح لـ بعيـد - amiyano (bt)
- anne sylvestre › letra de bergère - anne sylvestre
- cardcaptorxp › letra de broccoli - cardcaptorxp
- baby animals › letra de things that make you stay - baby animals
- dj polarsoul › letra de ei kompromisseja - dj polarsoul
- the flatliners › letra de nicotine lips - the flatliners
- qbo › letra de solo por ti - qbo
- kheen › letra de watching you - kheen
- rafael valente › letra de ampulheta - rafael valente
- jimmy mcculloch › letra de venus and mars / rock show / jet - 2013 remaster - jimmy mcculloch