letra de time difference - falz
[verse 1]
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
[chorus]
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
[verse 2]
you say you dey for class baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa —–
—- hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon passmark
ele itagon —- b-st-rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
letras aleatórias
- letra de non perdi mai - jacopo tricoli
- letra de fountain - démira
- letra de 恋のfriday!!! - gackt
- letra de golpe a la victoria - saga heroica
- letra de por qué les mientes - hot rotation
- letra de surgery intervention - black cold bottles
- letra de live mtv 2009 - zeca pagodinho com jorge ben jor
- letra de alone - maz
- letra de can't blame a girl - meghan trainor
- letra de serre les points et bats-toi - mike brant