letra de sweet boy - falz
[intro]
wi-wi-willis gidem
[pre-chorus]
see person pikin see as he fresh
if you see am dey come give am respect
all white agbada check the rolex
if person think am too much person go vex
see sauce dripping, liquor sipping
chicks want booking but i get them on looking
see sauce dripping, liquor sipping
chicks want booking but i get them on looking
[chorus]
sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
[verse 1]
look at how am fly in my fresh swag
look at how i shine with no recipes
always on time like the first flight
but i make am squeeze high when i check time
oh boy, on the air gon, pour me water
you know the boy no be your mate, call me brother (say what?)
sweet boy -ssociation i’m oga, sepe eyan kan na lo bi omo yi sha
[pre-chorus]
see person pikin see as he fresh
if you see am dey come give am respect
all white agbada check the rolex
if person think am too much person go vex
see sauce dripping, liquor sipping
chicks want booking but i get them on looking
see sauce dripping, liquor sipping
chicks want booking but i get them on looking
[chorus]
sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
[verse 2]
look at all the moves i dey give them
look at all the nudes in my dm
sweet chocolate boy, he is so d-mn fine
she wan know wetin i rub to make the beard shine
wait make i step in the place, girlies go crase
isn’t why your chief bridesmaid giving me face?
why you sister no just wan give me the sp-ce? (oh my god)
na dem dey rush us, we no really dey chase
[pre-chorus]
see person pikin see as he fresh
if you see am dey come give am respect
all white agbada check the rolex
if person think am too much person go vex
see sauce dripping, liquor sipping
chicks want booking but i get them on looking
see sauce dripping, liquor sipping
chicks want booking but i get them on looking
[chorus]
sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
letras aleatórias
- marco falco › letra de call me - marco falco
- lou christie › letra de guitars and bongos - lou christie
- tjes › letra de symbiose - tjes
- acidsice pbb yea › letra de halb 4 - acidsice, pbb yea
- el frente jaloner sudakillah › letra de gris - el frente, jaloner, sudakillah.
- cristian moreira › letra de amor perdoa - cristian moreira
- metrophobia › letra de rocket boy - metrophobia
- i luv soulja › letra de without warning - i luv soulja
- jnabe › letra de phl to the nrt - jnabe
- noah alejandre › letra de goodbye, we're fine. - noah alejandre