letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de how long - evih

Loading...

girly your whyne na kpaka mishi
be like you wun take my sanity
yeah
and if it’s alright
kele would you love me all night
calling your name when i’m sound asleep
me and you post to be 5 and 6
until the sunrise
omo pupa we go off light

if na double hustle
i go double for you
all the trouble for two
me no want you, for cruise
such a lonely one too longing only for you
shey you wun make i prove?

person mind, no dey show for face o
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o

person mind, no dey show for face
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o
i fit to scatter my savings kolo
kele i’m tired of running solo
dem no fit stop the abundant flow
a pile of money to form your pillow

my medicine na you
see as you dey make me overdo
baby i be baller no balu
girl i no fit to lose you
inspiration and my muse
kele you’re the only one i choose
yah e yah

if na double hustle
i go double for you
all the trouble for two
me no want you, for cruise
such a lonely one too longing only for you
shey you wun make i prove?

person mind, no dey show for face o
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o

person mind, no dey show for face
no long speech go fit motivate o
for how long you wun me to wait o
for how long wey i go dey wait o
girly your whyne na kpaka mishi
be like you wun take my sanity
yeah
and if it’s alright
kele would you love me all night
calling your name when i’m sound asleep
me and you post to be 5 and 6
until the sunrise
omo pupa we go off light

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...